Mama G – This Kind Of Woman

This Kind Of Woman by Mama G Mp3 Download

Sound on! New drop from Mama G tilted This Kind Of Woman. Patience Ozokwor  (born 14 September 1958), otherwise known as Mama G, or G for General, is a renowned Nigerian Nollywood actress, a television personality, fashion designer, and a musician. For those who live and breathe quality tunes.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download This Kind Of Woman by Mama G.

Lyrics of This Kind Of Woman by Mama G

This kind of woman I never see am
This kind of woman (Na Mama G

Na me be Mama G
everybody know me from lagos
down to calabar
from india to London and America
‘G’ for General I no get time for trouble
give me time to enjoy my life o
if you want wahala I go give you double
(I beg o!) – Oya comot for road now
(Repeat Hook)

I be Mama G
thirteen bottle and I still dey
make we dey chop life dey go
man must quench one day
I am twenty years old
next year I will be nineteen
if you think say I old pass you
my brother ‘e no concern me
na you sabi
(Aaah! Mama G twenty?)
if you talk I go break your head

(Oya sorry sorry Mama G, sweet sixteen)
Aaaah!- Thank you my dear
(Repeat Hook)

Na me be Mama G
everybody know me from lagos
down to calabar
from india to London and America
‘G’ for General I no get time for trouble
give me time to enjoy my life o
if you want wahala I go give you double

Ad-lib (2x)
Mama G say make we chop life o
there is no duplicate bring
nkwobi and odeku
make we celebrate
(Repeat Hook)

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*