NaijaMusic
Mama G – This Kind Of Woman
This Kind Of Woman by Mama G Mp3 Download
Sound on! New drop from Mama G tilted This Kind Of Woman. Patience Ozokwor (born 14 September 1958), otherwise known as Mama G, or G for General, is a renowned Nigerian Nollywood actress, a television personality, fashion designer, and a musician. For those who live and breathe quality tunes.
Use the link below to stream and download This Kind Of Woman by Mama G.
Lyrics of This Kind Of Woman by Mama G
This kind of woman I never see am
This kind of woman (Na Mama G
Na me be Mama G
everybody know me from lagos
down to calabar
from india to London and America
‘G’ for General I no get time for trouble
give me time to enjoy my life o
if you want wahala I go give you double
(I beg o!) – Oya comot for road now
(Repeat Hook)
I be Mama G
thirteen bottle and I still dey
make we dey chop life dey go
man must quench one day
I am twenty years old
next year I will be nineteen
if you think say I old pass you
my brother ‘e no concern me
na you sabi
(Aaah! Mama G twenty?)
if you talk I go break your head
(Oya sorry sorry Mama G, sweet sixteen)
Aaaah!- Thank you my dear
(Repeat Hook)
Na me be Mama G
everybody know me from lagos
down to calabar
from india to London and America
‘G’ for General I no get time for trouble
give me time to enjoy my life o
if you want wahala I go give you double
Ad-lib (2x)
Mama G say make we chop life o
there is no duplicate bring
nkwobi and odeku
make we celebrate
(Repeat Hook)
-
NaijaMusic8 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic7 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic8 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic7 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic7 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic6 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me