NaijaMusic
Dandizzy – WIDA
WIDA by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted WIDA. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download WIDA by Dandizzy.
Lyrics of WIDA by Dandizzy
E Pain meE pain meE pain meWell well I no talk
I swear
E Pain meE pain meE pain meWell well I lock up
Cause I don’t talk about the pastMake my matter no castI wan Dey soft Dey goDey chop like lCause I don’t talk about the pastMake my matter no cast
I moved on now I’m in the futureNomination with the money mixtureMe sef I Dey see my futureWetin Dey for backE Dey no Dey bother me jorI know say I need some incomeNa him make I Dey for bigger pictureI want something wey go make me feel alrightI know you hating behind meI know when you tell me you like meYou Dey whine meMy temper is tinyI like to see the silver liningI no Dey feature on p primeBut I go still Dey alrightYou know say me I no wan fightNa him make I no talk o
E Pain meE pain meE pain meWell well I no talk
I say
E Pain meE pain meE pain meWell well I no talk
Thats why I don’t talk about the pastCaus she already know I moved onLike a dis like a datLife just Dey move zagadatYou see life I Dey soft no be mouthYou Dey cap you go chop slapWho be that for my backI go give my haters heart attackWhen I shoot gunPh city boy we go shoot gunOmo toama dem go see runOmo for this life I go live longg
I wan Dey soft Dey goDey chop like lCause I don’t talk about the pastMake my matter no cast
E Pain meE pain meE pain meWell well I no talk
I swear
E Pain meE pain meE pain meWell well I no talk
-
NaijaMusic8 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic7 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic7 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic7 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic7 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic6 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me