
WIDA by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted WIDA. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download WIDA by Dandizzy.
Lyrics of WIDA by Dandizzy
E Pain me
E pain me E pain me Well well I no talkI swear
E Pain me
E pain me E pain me Well well I lock upCause I don’t talk about the past
Make my matter no cast I wan Dey soft Dey go Dey chop like l Cause I don’t talk about the past Make my matter no castI moved on now I’m in the future
Nomination with the money mixture Me sef I Dey see my future Wetin Dey for back E Dey no Dey bother me jor I know say I need some income Na him make I Dey for bigger picture I want something wey go make me feel alright I know you hating behind me I know when you tell me you like me You Dey whine me My temper is tiny I like to see the silver lining I no Dey feature on p prime But I go still Dey alright You know say me I no wan fight Na him make I no talk oE Pain me
E pain me E pain me Well well I no talkI say
E Pain me
E pain me E pain me Well well I no talkThats why I don’t talk about the past
Caus she already know I moved on Like a dis like a dat Life just Dey move zagadat You see life I Dey soft no be mouth You Dey cap you go chop slap Who be that for my back I go give my haters heart attack When I shoot gun Ph city boy we go shoot gun Omo toama dem go see run Omo for this life I go live longgI wan Dey soft Dey go
Dey chop like l Cause I don’t talk about the past Make my matter no castE Pain me
E pain me E pain me Well well I no talkI swear
E Pain me
E pain me E pain me Well well I no talk
Leave a Reply