NaijaMusic
Dandizzy – Toke
Toke by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted Toke. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Toke by Dandizzy.
Lyrics of Toke by Dandizzy
She say she wan kalakuShe say she wan ShayoShe say she wan mezebuMake I feel ShayoMe I give am HennessyNow she wan ShayoPeople gat energyNow she don Shayo
Shayo na bastardOgogoro na bastardShayo na bastard
Dan dizzyChurch girl say she wanna have a drinkI tell am this Shayo no be for the weakShe tell me say Omo she no be 17 and she go take anything she no know Wetin she dey Dey thinkBad bitch don de my see 44Shayo for the couch but she sleep for floorOrdinary two shots all her body concurNa person wey she be Dey tell me sayShe go fit take moreShayo no he anybody mateNow her body don Dey vibrateNa the kele don Dey titrateSay she get migraineIf her eye still clearAsk am Wetin she go takeShe go tell you
She say she wan kalakuShe say she wan ShayoShe say she wan mezebuMake I feel ShayoMe I give am HennessyNow she wan ShayoPeople gat energyNow she don Shayo
Shayo na bastardOgogoro na bastardShayo na bastard
-
NaijaMusic8 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic7 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic7 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic7 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic7 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic6 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me