Moses Bliss Ft Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja and Doris Jose – If No Be You

If No Be You by Moses Bliss Ft Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja and Doris Jose Mp3 Download

Moses Bliss just blessed us with something special titled If No Be You. Moses Uyoh Enang, popularly known as Moses Bliss, is a Nigerian gospel singer, worship leader and songwriter. He is the founder of Spotlite Nation, a Nigerian record label. Add this to your favorites if you crave timeless hits.

Use the link below to stream and download If No Be You by Moses Bliss Ft Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja and Doris Jose.

Lyrics of If No Be You by Moses Bliss Ft Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja and Doris Jose

If no be You, where I for dey?My life for end tay-tayBaba, na You wey bring me out of shameTo You I give my allWhen people fall my hand, You dey my sideWhen I no know wetin to do, You be my guideChai! I owe my life to YouLord, I live to worship You
If no be YouIf no be You, where I for dey?My life for end tay-tay (where I for dey?)Baba, na You wey bring me out of shameTo You I give my allWhen people fall my hand, You dey my sideWhen I no know wetin to do, You be my guideChai! I owe my life to YouLord, I live to worship You
When I think of all You’ve done, I no fit talk am allYou no dey disappoint, na You dey pick me when I fallIf e no be for Your grace, if to say You no show faceMy life for no make sense at all, I will praise You all my days
This life I live is a testimonyI’m grateful for Your grace that has kept me in this raceOh Lord, You fill my life with goodnessNow all I see is sweetnessYou’ve made my life a statementIn Your love, I am contented
If no be You, where I for dey?My life for end tay-tayBaba, na You wey bring me out of shameTo, to You I give my allWhen people fall my hand, You dey my sideWhen I no know wetin to do, You be my guideChai! I owe my life to YouLord, I live to worship You
Father of love, Your mercy sureYou no dey fail, I don see resultI must confess say Your word dey workDaddy, Your word dey work, and e sure for usYou hold my hand, and show me the wayYou no let me fall when my legs dey shakePillar of my life, I go sing Your praiseSince You touch my life, I no dey the same
I remember when suffer tie me like wrappa, dey plenty palavaGod, the story never finish o, ’cause I get e God wey dey answer me oSuddenly, You changed me, gave my life a meaningNow I am counting my blessings every season oDaddy, na You stand by meWhen trials and challenges dem dey walk by me
Really and truly you’re my savior and my FatherThere can never be anotherYou’re my shepherd, my provider (always)You daily load me, You dey answer my prayerYou’re my Lord and my Master, no dey ever let me suffer (láyé)I’ll keep on loving You, for You have been so good (ooh, ooh)I pour my heart to You, for this Your love is true (yeah)If no be you
If no be You, where I for dey?My life for end tay-tayBaba, na You wey bring me out of shameTo, to You I give my allWhen people fall my hand, You dey my sideWhen I no know wetin to do, You be my guideChai! I owe my life to YouLord, I live to worship You
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*