
Ohoyin by Kefee Mp3 Download
Queue up this gem from Kefee titled Ohoyin. Evelyn Irikefe Don Momoh, also referred to by her stage name Kefee, was a Nigerian gospel singer and composer. She is born 5 February 1980, Sapele. Timeless energy in every note.
Use the link below to stream and download Ohoyin by Kefee.
Lyrics of Ohoyin by Kefee
Vweri kpokure Oghene bree yo kayo
Ohoyin o Ohoyin oDis world wey we dey so na very wicked place
People dey wey no just like to see your face Wen dem see you smile dem wan to make you frown And wen den see you go up dem wan to pull you down Dem go gather dey judge my matter If dem no stop I say dem go scatter Cos no weapon form against me shall prosper I be God’s pikin fit and properDey think say dey fit stop me now but dey don fail
Ohoyin Dey think say dey fit bring me down but dey don fail Ohoyin Dey think say dey fit stop my shine but dey don fail Ohoyin Dey think say dey fit take my life but dey don fail OhoyinSee now dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin Dey don fail ohoyin Dey don shame ohoyin Dey don fail ohoyin Dey don shame ohoyin I say dey don fail ohoyin Dey don shame ohoyinSee time dey go she never marry
Dem swear for am na de new dem dey carry See dem dey laugh say she never born Abi na say she never get her son He don graduate he never geti job Dem dey wait make frustration make am go begin rob Uuwa gerio vweri nuge At the right time God don do am againDey think say dey fit stop me now but dey don fail
Ohoyin Dey think say dey fit bring me down but dey don fail Ohoyin Dey think say dey fit stop my shine but dey don fail Ohoyin Dey think say dey fit take my life but dey don fail OhoyinSee now dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin Dey don fail ohoyin Dey don shame ohoyin Dey don fail ohoyin Dey don shame ohoyin I say dey don fail ohoyin Dey don shame ohoyinOkporo kpokure Oghene bre e yo kayo
Ohoyin oooo haa ha ha Ohoyin oooo Adumadubadu adumadubadu Adumadubadu adumadubadu Adumadubadu adumadubadu Adumadubadu adumadubaduI don win again ohoyin
I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyinI don win again win again win again win again hei
Ohoyin O she kuroo ohoyin A bi gbuegbue ohoyin Hei eyy ohoyinI don win again ohoyin
I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again ohoyin I don win again win again win again win again Hei ohoyin
Leave a Reply