E No Good by Kefee Mp3 Download
Discover the magic of Kefee titled E No Good. Evelyn Irikefe Don Momoh, also referred to by her stage name Kefee, was a Nigerian gospel singer and composer. She is born 5 February 1980, Sapele. This is what real music feels like.
Use the link below to stream and download E No Good by Kefee.
Lyrics of E No Good by Kefee
E no good e oh
E no good e oh
E no good e oh
E no good e oh
E no good e oh
See wetin we do ourselves
E no good e oh
Look what we′ve done
Who cares? No one dey care
Who knows? No one wan know
Who sees? Only God dey see these things wey dey make man dey cry
Who cares? No one dey care
Who knows? No one wan know
Who sees? Only God see these things wey dey make man dey cry
I see the pain in your eyes
E dey pain me say you no know
I can foresee your tears by the way you dey go
Young brother, your mama
Want you, no one here
Blood money sweet to spend
The only problem na the end o
Who cares? No one dey care
Who knows? No one wan know
Who sees? Only God dey see these things wey dey make man dey cry
See wetin we do ourselves
See wetin we do ourselves
Look what we’ve done
Silly, silly, silly, silly, silly, little brother
Don′t you know you gradually killing your mother
Each and every day you come back home with blood money
But to your mama’s heart that ain’t funny, eh
Silly, silly, silly, silly, silly, little brother
Don′t you know you gradually killing your mother
Each and every day you come back home with blood money
But to your mama′s heart that ain’t funny
Young brother, you wan dey smoke but you no fit light the cigar
You wan dey shoot but you no fit pull the trigger
You wan dey fight but you no fit lift your finger
And you be saying that you′re bigger
Young brother, you wan dey smoke but you no fit light the cigar
You wan dey shoot but you no fit pull the trigger
But now you claiming that your brother you are bigger
Now you dey six feet under
Who cares? No one dey care
Who knows? No one wan know
Who sees? Only God dey see these things wey dey make man dey cry
Who cares? No one dey care
Who knows? No one wan know
Who sees? Only God see these things wey dey make man dey cry
Oh oh, see yourself
See yourself now
Young brother, you for don be yourself
Be yourself now
No other way
Why we dey kill ourselves, kill ourselves now
Nigerians we go dey love ourselves like brothers and sisters
Nigerians we go dey love ourselves like brothers and sisters
Oya see yourself, no need for you to use a mirror
Your inner vision alone go show you all the horror
Oya come
Oya wa cross kata kata
See brothers in Warri dey don cease to akata
I don tire for headlines for all these newspaper
But I no know, I go dey get the news later
See bad news don drain my brain, my brain finish
Temi, tell these people again, no pigeon English
I go tell the whole nation as loud as I can
All this land killing me I no understand
Reason why the nation no fit live as one
Live as one, live as one
Brother man, tell me what is your plan
Make you drop that gun in your hand
All this land killing dey destroy our land
Destroy our land, build our land

Leave a Reply