Shallipopi – Find Me

Find Me by Shallipopi Mp3 Download

Your ears deserve this track by Shallipopi tilted Find Me. Crown Uzama, known professionally as Shallipopi, is a Nigerian singer, rapper, and songwriter. He gained recognition in 2023 with the release of his single, “Elon Musk”. For those who live and breathe quality tunes.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download Find Me by Shallipopi.

Lyrics of Find Me by Shallipopi

EntThey call me ShallipopiEn en EnterOnly one Pluto Presido
Everyday when I wake up, money dey find me oBefore money con dey find me, many people dey whyne me oI work but e tire me from seven jobs dem fire meNa cos I dey smoke igbo, fly like flamingo oPeople never put mouth for my matter I go put them to restWhere I from come nor be clear eye, so if you dey whyne me we many wey go vex
The kind money you go get dem go dey find youNaim make dem dey find me oElon dey find me oPresident dey find me oGovernor dey find meAll of dem, dem dey find me oElon dey find me oPresident dey find me oGovernor dey find meAll of dem, dem dey find me o
Find me, find me, them a find meDiamonds on my neck and my wrist e be icyI’m in New York city, NYCCurry on the beat, so the beat like it spicyNor go try me I fit take actionTake action with my pump actionNo need for any interactionNor dey call my phone if nor be transactionWait, nor go try me I fit take actionTake action with my pump actionNo need for any interactionNor dey call my phone if nor be transactionWait
Everyday when I wake up, money dey find me oBefore money con dey find me, many people dey whyne me oI work but e tire me from seven jobs dem fire meNa cos I dey smoke igbo, fly like flamingo oPeople never put mouth for my matter I go put them to restWhere I from come nor be clear eye, so if you dey whyne me we many wey go vex
The kind money wey you go get dem go dey find youNaim make dem dey find me oDey find meDey find me o
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*