
Short Skirt by Nasboi Mp3 Download
You can’t skip this one from Nasboi tilted Short Skirt. Lawal Michael who is famously known as Nasboi was born and raised in the city of Osun in Nigeria. Nasboi is also known as low budget Obo (Davido) he started his career as a singer and later along the way he switch to been a comedy. Add it to your list if you love real sound.
Use the link below to stream and download Short Skirt by Nasboi.
Lyrics of Short Skirt by Nasboi
Nasboi lon sere lo’wo’
Sit back and relax Yeba yeba yeeMe I like fine girls, the one wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o, fine girls like Ayra Starr o! Fine girl your melanin po po po Fine girl like Tiwa Savage o! Fine girl your melanin po po po Fine girl like Omotola o!Baby gimme gimme, ogini gini, you know it’s been a minute
No go dey do like Dj chicken (Dj chicken) No go dey do like Undress yourself na my polo wey you wear Anywhere you go I go follow you go there Them go dey denge denge dem go pose Dem go dey waka kureke dem go dey pose Comment tu t’appelles? Je m’appelle NasiruFriday italawa, fine girls like Shalewa
Saturday italawa, me I don reach bus stop owaFine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o! Fine girls like Ayra Starr o! Fine girl your melanin po po po Fine girl like Tiwa Savage o! Fine girl your melanin po po po Fine girl like Omotola o!Baby what’s your terms?
Tell me your condition baby I dey feel you See me today no go see me tomorrow Adekunle Gold pepper you like rodo Them go dey denge denge dem go dey pose Dem go dey waka kureke dem go dey pose If na you be keeper I go shoot you for the post Give me your address give me your post codeFriday italawa, fine girls like Shalewa
Saturday italawa, me I don reach bus stop owaFine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girl o, fine girls like Ayra starr o Fine girl your melanin po po po Fine girl like Tiwa Savage o! Fine girl your melanin po po po Fine girl like Omotola o!The ones wey dey wear short skirt
The ones wey dey fine well well The ones wey dey do very well Nasboi, DeeYasso lo shey beat
Leave a Reply