
Marry by Khaid Ft Shallipopi Mp3 Download
Hear the latest fire from Khaid Ft Shallipopi tilted Marry. Sulaimon Shekoni Solomon, known professionally as Khaid, is a Nigerian singer, songwriter and rapper currently signed to Neville Records. A strong addition to any music lover’s mix.
Use the link below to stream and download Marry by Khaid Ft Shallipopi.
Lyrics of Marry by Khaid Ft Shallipopi
Sig
Sig, sig, sig, sig Dem call me Shallipopi Who dey check and balance am SignalI carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa Before I look my left hand side I see say I carry Phyna Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna WawaWhen will you marry o
When will you marry o She follow Jazzy o She carry zaddy With seven Alhaji o With seven Alhaji o When will you marry my girl make we go faaji myOgologoma
Follow me reach house Ogologoma No gimme distance Ogologoma Put me for instance Say I chooke your pin mouth Say dash you like three land oooBut your belle don big pass you
You say you get two sugar daddies Bad belle inside pencil I swear your eyes e go see something If I just enter lasu Spend all my money on top shawties Orobo lepa Gawu ooo Orobo lepa Gawu oooNormally
I dey on soft Me and my baby We dey on top Knock, knock, knock Who is at the door? Pop my Rose As the bottle dey pour on the floor I go clean am I saw this fine girl add me on Insta If you leave me I might go with you sister Be my Mrs. I be your Mr. Hasta la vista It’s nice to meet ya, meet ya Too much vibe Then I switch am, switch am Can you be my baby for instance? Follow you no matter the distance You bad, you bad Pull your pant, make I shift amSee as you give me ginger
Dey make me shiver When I no get shisha Come be my wrislerI carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa Before I look my left hand side I see say I carry phyna Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna WawaWhen will you marry o
When will you marry o She follow jazzy o She carry zaddy With seven alhaji o With seven alhaji o When will you marry my girl make we go faji myOgologoma
Follow me reach house Ogologoma No gimme distance Ogologoma Put me for instance Say I chook your pin mouth Say dash you like three land oooOgologoma
Follow me reach house Ogologoma No gimme distance Ogologoma Put me for instance Say I chooke your pin mouth Say dash you like three land oooTimi Jay on the track
Leave a Reply