NaijaMusic
1da Banton – Gbadun
Gbadun by 1da Banton Mp3 Download
Vibe to this track from 1da Banton tilted Gbadun. Godson Ominibie Epelle, professionally known as 1da Banton, is a Nigerian singer, songwriter and record producer It’s a track that speaks to the heart.
Use the link below to stream and download Gbadun by 1da Banton.
Lyrics of Gbadun by 1da Banton
Well, they should know we are the Sound Killa(Bzzy)(Sammy, yea-yea o)(Melody o)Don’t let nobody, nobody close to my joyI just wan dey happy (oh no)Don’t let nobody, nobody close to my joy
I say, “Nothing concerning me, ” o ṣéOnly money wey concern me, o ṣéNa the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) (Sammy, yea-yea)
I say, “Nothing concerning me, ” o ṣéOnly money wey concern me, o ṣéNa the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)I say no come dey tell me nonsense, ohNo come dey yarn me nonsense, ohNo come dey mess with my silence, ohBecause I dey show gentility
Originally, you wonderI dey feel like Michel JordanYou no fit see me underWem-pele (original na baba)
Originally, oh-ohWe dey give dem vibe, oh-ohShe dey tell me, o ti tò wọnShe dey tell me, o ti tò wọn(Give me melody)Don’t let nobody, nobody close to my joyI just wan dey happy, oh noDon’t let nobody, nobody close to my joy
I say, “Nothing concerning me, ” o ṣéOnly money wey concern me, o ṣéNa the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)Na the thing wey me I gbadun (Sammy, yea-yea) (ahn-ahn)
I say, “Nothing concerning me, ” o ṣéOnly money wey concern me, o ṣéNa the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
-
NaijaMusic8 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic7 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic7 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic7 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic7 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic6 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me