NaijaMusic
Ric Hassani – Amina
Amina by Ric Hassani Mp3 Download
Listen to this banger by Ric Hassani tilted Amina. Ikechukwu Eric Ahiauzu better known as Ric Hassani, is a Nigerian singer, songwriter and musician born in Port Harcourt. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Amina by Ric Hassani.
Lyrics of Amina by Ric Hassani
Tell me now Amina AminaAmina AminaI wan just know your mind mind
No dey lie for me omaimaYou dey trigger meEveryday you get company omaimaYou know I no be small pikinDem no born me yesterday
You no dey love for free I know you knowSo wetin come carry you come near my zoneAll the I love you I know say na scopeNa money be the koko so
Tell me now Amina AminaAmina AminaI wan just know your mind mind soTell me now Amina AminaAmina AminaNa money dey your mind mind mind
You no dey love for free I know you knowSo wetin come carry you come near my zoneAll the I love you I know say na scopeNa money be the koko so
How many lamba you wan giveHow many lies you wan lieHow many people you wan deceiveOmoema kilode
Shey na because say you too fineAnd say you sabi whyneThis your blue eyesOmo you don carry me go away uuuh
You no dey love for free I know you knowSo wetin come carry you come near my zoneAll the I love you I know say na chokeNa money be the koko so
Tell me now Amina AminaAmina AminaI wan just know your mind mind soTell me now Amina AminaAmina AminaNa money dey your mind mind
Tell me now Amina AminaAmina AminaI wan just know your mind mind girlTell me now Amina AminaAmina AminaNa money dey your mind mind
-
NaijaMusic6 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic5 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic6 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic5 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic5 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic4 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me