
Ngozi by Ric Hassani Mp3 Download
Listen to this banger by Ric Hassani tilted Ngozi. Ikechukwu Eric Ahiauzu better known as Ric Hassani, is a Nigerian singer, songwriter and musician born in Port Harcourt. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Ngozi by Ric Hassani.
Lyrics of Ngozi by Ric Hassani
Ngozi, where you dey go?
If you leave me like this, how I go blow? Ngozi I dey for you, I need you to know Dem dey think say na me but how would dey know?Na she dey carry me
Na she dey ginger me Na she dey fight for me When I dey down, when I dey ground Na she dey pray for me If I no dey for where she dey Na she dey defend me Omoge ifemi, she loving me gently She no dey vex, no dey stress Everything easily If I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me She be my G, she be my queen, she be my family Wetin again I needNgozi, Ngozi, no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi, Ngozi, no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so? NgoziNgozi, my baby
Omomi, so ngbo mi Don’t leave me Josh too funny Anything I did, baby, I’m sorry I’m a new man now, baby, come check me Gbogbo mo tiwansin motira Bentley I’m sorry (I’m sorry), so sorry MabinusimiNa you dey carry me
Na you dey ginger me Na you dey fight for me When I dey down, when I dey ground Na you dey pray for me If I no dey for where you dey You go dey defend me Omoge ifemi, she loving me gently She no dey vex, no dey stress Everything easily If I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me She be my G, she be my queen, she be my family Wetin again I needNgozi, Ngozi, no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi, Ngozi, no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi
Leave a Reply