
Emo by Muyeez Mp3 Download
Don’t miss this hit by Muyeez tilted Emo. Moshood Abdulmuiz, known professionally as Muyeez, is an emerging Nigerian Afrobeats singer and songwriter who garnered attention in 2024 with his debut hit “Instagram” featuring Seyi Vibez. This song deserves a top spot on your playlist.
Use the link below to stream and download Emo by Muyeez.
Lyrics of Emo by Muyeez
Mmh, yeah
(Badass) (Muyeez)Child of destiny
Legend in the making I no see person impressing me (o pọ o) But I see person investing Who is looking for the my stream (professor)Shawty, I’m the maestro (professor)
Baby girl, call me jailer Shey you see say I be your prisoner Oh, baby, I will take some, mi o le ṣàlàyé Tell accountant credit my money Make ogbanje no go ka mi mọ’le (ka mi mọ’le)Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (ṣàlàyé)
Call my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, ayyI get many things wey dey bother man
Sort out my problems to, no, brother man (brother man) ‘Cause nobody been dey when he no see car And I dropped I.G. make them emotional (emotional) Wake up in the morning and I pray to Jah ‘Cause enemies wọn pọ, ọ, to fẹ ba mi ja (to fẹ ba mi ja) But I be king, I be passenger (I be king, I’ll be king) And I be king, I be passengerAlaye (alaye), wetin wey dey sup mi o le ṣàlàyé
Then, my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye (ogo, ogo, ogo) alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé Call my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo ayeI no fit explain, I no fit explain
Mi o le ṣàlàyé, I no fit explain Call my OG, yeah, gbe mi faraway Yeah, faraway I’m the OG, yeah, I’m the OG, yeah I no go faraway, I don go faraway I don go faraway, I no fit explain Baby girl, I no fit explainAlaye, wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (ṣàlàyé)
And my OG gbe mi faraway (gbe mi faraway) Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye (set ogo), gbogbo aye (ogo ye mi) Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (mi o le ṣàlàyé) O le gbe mi fara’ Emi professor (set ogo aye, ogo aye, yeah)
Leave a Reply