
Shayo by Dandizzy Ft 1da Banton and Kaptain Mp3 Download
Dandizzy’s Ft 1da Banton and Kaptain track is a whole mood tilted Shayo. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Shayo by Dandizzy Ft 1da Banton and Kaptain.
Lyrics of Shayo by Dandizzy Ft 1da Banton and Kaptain
She say she wan kalaku
She say she wan Shayo She say she wan mezebu Make I feel Shayo Me I give am Hennessy Now she wan Shayo People gat energy Now she don ShayoShayo na bastard
Ogogoro na bastard Shayo na bastardDan dizzy
Church girl say she wanna have a drink I tell am this Shayo no be for the weak She tell me say Omo she no be 17 and she go take anything she no know Wetin she dey Dey think Bad bitch don de my see 44 Shayo for the couch but she sleep for floor Ordinary two shots all her body concur Na person wey she be Dey tell me say She go fit take more Shayo no he anybody mate Now her body don Dey vibrate Na the kele don Dey titrate Say she get migraine If her eye still clear Ask am Wetin she go take She go tell youShe say she wan kalaku
She say she wan Shayo She say she wan mezebu Make I feel Shayo Me I give am Hennessy Now she wan Shayo People gat energy Now she don ShayoShayo na bastard
Ogogoro na bastard Shayo na bastard
Leave a Reply