
Wave Zaddy by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted Wave Zaddy. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Wave Zaddy by Dandizzy.
Lyrics of Wave Zaddy by Dandizzy
Ye Ye Ye Ye
Ehn I dey try see whether them go fit understand me na But I get the stamina Oluwa gat me na No be me you go whine Because the things I done see, only money dey tickle all my fancy You no say life dey play me gjabanjatis Even my friends when I been broke them shun me Its funny how them go come around when everything nice Omo you see the hustle, omo no be chaise I don’t believe the lies I know the truth, so I read in between the lines For every level wey I reach you know say I pay the price Na my mouth, I use dey do device As I dey step into the streets na my mama dey my mind I’m steady chasing paper na the money dey my mind I was young, I was clueless I come lagos with my backpack Hopeless I carry speaker enter street with my 2 legs If I dey grind comot for road cause I dey quick vex You know the streets is rough nobody get your back no The streets is cold nobody send you right now Everybody go act like say them be your guy Until when you enter yawa, all of them go sly now At times I dey think why I dey alive now, sometimes I dey think why I never die na Some say them go ride for me or die for me But me I no know say deep down them dey lie for me Omo no be so oooh Na em make I just dey chop this stone Omo me I dey grind for my soul ooh ooh Omo the money nor dey show ooh oh Omo the grind no be today Bannies use me play Everytime for studio no be life na holiday I’m steady chasing bread Where the money dey, show me make I chase am go faraway Cause some friends them fake, some friends them snake All up in the bushes trying to catch up my lane But me I just dey carry my weight, focus on my lane When the money come we go gyrate Shoutout to the friends wey been dey when we nor get nothing Wey no ask for nothing, wey still give me something Nothing goes for nothing, if you no offer something I go shenk you Because me I really want something Omo the grind is cold and I go dey grind till I old Omo me I gats reach my goal ohh ohh Omo you know how the story go Wave Zaddy yeah yea
Leave a Reply