
Kalakuta by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted Kalakuta. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Kalakuta by Dandizzy.
Lyrics of Kalakuta by Dandizzy
Wave Zaddy ayaayaaa
Ope oh! Karashika
Waka waka from Kalakuta Ope oh! Karashika She dey waka waka With her baka na bazookaI no dey talk wetin pass me
I no go let another pass me by E get the things wey she Dey do me (yeah yeah) Wetin you give me, me I can’t deny I don dey sight am from a long distance I don dey beg am make she give me chance (ahnn ahnn) Omo her bobby don dey make me glance You know say love I get no fit slackOpe oh! Karashika
Waka waka from Kalakuta Ope oh! Karashika She dey waka waka With her baka na bazookaOverseas from coast to coast
Me I dey chase the kele But she like to post me Wey be say I suppose don close the case But if I lose the kele e go be like Jonzing I know say she go come back oh Cos her matter must come back And the girl give me something I go set the compass oo She go sign up like a contract Cos I know say she whine me Me I no Dey hear word oo And the kele no Dey fear God Me I don konji Me I don konji Me I don counter Me I don mount Me I don set Me I don set am Me I don set compassI no dey talk wetin pass me
I no go let another pass me by E get the things wey she Dey do me (yeah yeah) Wetin you give me, me I can’t deny I don dey sight am from a long distance I don dey beg am make she give me chance (ahnn ahnn) Omo her bobby don dey make me glance You know say love I get no fit slackOpe oh! Karashika
Waka waka from Kalakuta Ope oh! Karashika She dey waka waka With her baka na bazooka
Leave a Reply