
Hold God by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted Hold God. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Hold God by Dandizzy.
Lyrics of Hold God by Dandizzy
Hold God oh x2
Streets rough oh Me sef I hold God oh Hold God oh x2 Streets rough oh Me sef I hold God oh Omo things done sup oh They say dizzy done dey pumpous oh But I can’t stop oh Wetin really cause trouble na because I done dey soft up oh, omo whats up oh Me wey just dey find my peace Me wey done dey stand at ease I dey grind for cheese Sportybet dey cut my slip But I still dey work like this Because I must succeed Only me know wetin I done see I been ask for help but them jonce me If I no get money men na joncing But if I done get the money men na joncing Thank God say God no be man oh Enemies for done use person shine oh I dey thank God for my life oh Enemies for done kill person die go Hold God oh x2 Streets rough oh Me sef I hold God oh Hold God oh x2 Streets rough oh Me sef I hold God oh Reconfigure my settings as I’m counting my blessings While I’m watching the persons around me, for settings Because offerings are lessons, as the pressure dey worse some people are offing their manchi for offering just to get on the balling The doings is foreign but you don’t know the journey but you don’t know the journey But I dey on my widas sha I no be chaise man I get liver sha I get God man Plus Chinaza And I hold am stand, no go think am sha Wave Thank God say God no be man oh Enemies for done use person shine oh I dey thank God for my life oh Enemies for done kill person die go ooh Hold God oh x2 Streets rough oh Me sef I hold God oh Hold God oh x2 Streets rough oh Me sef I hold God oh Hold God oh x2 Streets rough oh Me sef I hold God oh Hold God oh
Leave a Reply