
Not Your Daddy by Chike Mp3 Download
Chike’s track is a whole mood tilted Not Your Daddy. Chike Ezekpeazu Osebuka, better known as Chike, is a Nigerian singer, songwriter and actor. He gained prominence as a contestant on Project Fame West Africa. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Not Your Daddy by Chike.
Lyrics of Not Your Daddy by Chike
Calling me by 3am
Telling me, you got no friends Now, I gats pretend Like say, I dey feel the things You dey feel Wetin give you confidence? Shebi, you don jump my fence Now, I gats pretend Like say, I dey feel the things You dey feelNow, e don end in tears
You don do reverse Now, you tell me say Na me the best You wan press resetNo, oh
I am not your mummy no (no-no-no-no) I am not your daddy no (no-no-no-no) I am not your mummy no (no-no-no-no) Why are you calling me I am not your mummy (no-no-no-no) I am not your daddy no (no-no-no-no) I am not your mummy no (no-no-no-no) Why are you calling meAnything you wan do
Na the thing you dey do Try make I confront you Turn my back you dey move I just dey looking you I cannot believe you You are shaking from the shaking Wey they don show youNow, e don end in tears
You don do reverse Now, you tell me say Na me the best You wan press resetNo, oh
I am not your mummy no (no-no-no-no) I am not your daddy no (no-no-no-no) I am not your mummy no (no-no-no-no) Why are you calling me I am not your mummy no (no-no-no-no) I am not your daddy no (no-no-no-no) I am not your mummy no (no-no-no-no) Why are you calling meNo-no-no-no
No-no-no No-no-no-no No-no-no
Leave a Reply