NaijaMusic
Berri Tiga Ft Tecno – Egopiano
Egopiano by Berri Tiga Ft Tecno Mp3 Download
Catch the rhythm with Berri Tiga Ft Tecno titled Egopiano. Berri Tiga, (real name: Agada Obotu), is a Nigerian singer-songwriter known for his hit song “Machala” with Efe Carter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Egopiano by Berri Tiga Ft Tecno.
Lyrics of Egopiano by Berri Tiga Ft Tecno
If ego no dey wetin I gainNa why I dey hustle make my hustle pay (my hustle pay now)Normally I no wan shalayeSay na ego I dey findBad energy go away
Ah, ’cause I wan chop life, me, I wan ball (ehn)Make the ego plenty surplus (say, what?)I wan chop life, me, I wan ballI wan ball oI wan ball
Me, I wan chop life, me, I wan ballMake the ego plenty surplusI wan chop life, me, I wan ballI wan ball o
EhnI wan ball o(You wan ball, ehn)I wan ball(You wan ball, you wan ball, ehn)I wan ball o(You wan ball? Ehn)I wan ball (gi’ dem)
I wan money, wan money(More, more money)Na less ego dey bring see finishObi Cubana sef dey find moneyNed okonkwo dey find moneyYou no go like wear high fashion (maka why)You no like to buy mansion, uh (maka why)Nwanne don’t mentionIfeanyi Odii surplusAnyi Chuks Onyeoma
Ah, ’cause I wan chop life, me, I wan ball (ehn)Make the ego plenty surplus (say, what?)I wan chop life, me, I wan ballI wan ball oI wan ball
Me, I wan chop life, me, I wan ballMake the ego plenty surplusI wan chop life, me, I wan ballI wan ball o
EhnI wan ball o(You wan ball, ehn)I wan ball(You wan ball, you wan ball, ehn)I wan ball o(You wan ball? Ehn)I wan ball
-
NaijaMusic6 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic5 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic6 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic5 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic5 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic4 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me