NaijaMusic
Berri Tiga – Bamiloke
Bamiloke by Berri Tiga Mp3 Download
Catch the rhythm with Berri Tiga titled Bamiloke. Berri Tiga, (real name: Agada Obotu), is a Nigerian singer-songwriter known for his hit song “Machala” with Efe Carter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Bamiloke by Berri Tiga.
Lyrics of Bamiloke by Berri Tiga
I don come with another one(Gi’)
My brother, man no be God if you check from the blessings wey I dey receive (I dey receive)Now, I no look their side ’cause I know say normally, dem dey deceive (dem dey deceive)Me, I don pay my dues, I no dey worry ’cause I get receipt (’cause I get receipt)So, tell anybody wey dey find me, make dem meet me at the top (so, tell anybody wey dey find me, make dem meet me at the top)
Bamiloke, I dey on topI no fit fall, I dey okayBamiloke, I dey on topI no fit fall, I dey okayL’oke l’oke, yeah, bamilokeL’oke l’oke, yeah, bamilokeL’oke l’oke, yeah, bamilokeL’oke l’oke, yeah, bamiloke
Lonely at the topI foh don fall if no be God (if no be God)Me, I go leave dem, make dem talk‘Cause all their plans, e no fit work, uh-uh-uhn (‘Cause all their, e no fit work)So many do me bad, but now, dem call me back but I no ‘gree (I no ‘gree)Opelope say I vigilant, enemies foh use me laugh, but I no ‘gree (but, I no ‘gree)
Bamiloke, I dey on topI no fit fall, I dey okayBamiloke, I dey on topI no fit fall, I dey okayL’oke l’oke, yeah, bamilokeL’oke l’oke, yeah, bamilokeL’oke l’oke, yeah, bamilokeL’oke l’oke, yeah, bamiloke
-
NaijaMusic6 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic5 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic6 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic5 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic5 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic4 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me