
You Go Know by Ajebo Hustlers Mp3 Download
The perfect soundtrack from Ajebo Hustlers’s music titled You Go Know. Ajebo Hustlers is a Nigerian Afrobeats and Highlife music duo composed of Piego and Knowledge, a rapper. They were nominated for the 2022 Headies Awards for Songwriter of the Year and won the Best Duo at the Soundcity MVP Awards in 2023. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download You Go Know by Ajebo Hustlers.
Lyrics of You Go Know by Ajebo Hustlers
Avantë
If you no use your head
Them go use am drink garri, drink garri o You no hustle for the bread For this life you go drink garri, drink garri o I no need your help Make you no use my name gist where them dey drink palmy o I believe in myself All your doubt e don okpari okpari oOh you no know? Now you go know
Sheybi you never know? Na today you go know Oh you no know? Now you go know Incase you never know Na today you go knowKpos!
Abeggi leave me sef (Abeg) See I dey find money omo i mean business (omo) I no dey like something wey go dey give me stress (at all) Or dey around people wey go dey see me less or like an infidel Ogini si eba puo (ogini) Ajebo Hustlers untill the day I fall As I dey grind everyday me I still dey praise my God I dey win so dey no fit delay to pick my calls Abobbi if at allIf you no use your head
Them go use am drink garri, drink garri o You no hustle for the bread For this life you go drink garri, drink garri o I no need your help (I no need am) Make you no use my name gist where them dey drink palmy o I believe in myself All your doubt e don okpari okpari ooOh you no know? Now you go know
Sheybi you never know? Na today you go know Oh you no know? Now you go know Incase you never know Na today you go knowI no go fit let you to chop my eye
Abegi make you leave that one you talk na lie The person wey you fit to dey call your guy Fit be the reason water comot your eyeI no go fit let you to chop my eye
Abeggi make you leave that one you talk na lie The person wey you fit to dey call your guy Fit be the reason water comot your eyeOh you no know? Now you go know
Sheybi you never know? Na today you go know Oh you no know? Now you go know Incase you never know Na today you go know
Leave a Reply