Odumodublvck – Adamma Beke

Adamma Beke by Odumodublvck Mp3 Download

Fuel your day with Odumodublvck’s music titled Adamma Beke. Tochukwu Gbubemi Ojogwu, known professionally as Odumodublvck, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He is known for his stage performances, genre-blend and often wearing the Okpu Agu hat. It’s a track that speaks to the heart.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download Adamma Beke by Odumodublvck.

Lyrics of Adamma Beke by Odumodublvck

Blvcksheep for life, Blvcksheep foreverAntiworld gangsters, GE RecordsNative, you get me?We go definitely jam dem for front(Def), eh-eh(Otilo, otilo)
My life oh (oh)Adamma Beke, I never see your type oh (type oh)Otilo, this your yansh ohMy hand e don dey tremor like Jagaban ohE dey shake, she dey whine
They know it’s a goalEven if I fire from Chicago, Oghene, biko (prra)Otilo, otilo (otilo, otilo)They know it’s a goal (she dey whine)Even if I fire from Chicago, they know otilo (e dey shake)Otilo, otilo (otilo, otilo)
I no dey lap with the men wey dey borrow pose‘Till I comatoseShe like the way I dey knack am like Koroso (ehn)Awilo, MakossaKna’, knack my polo (prra)Everybody dance my gbeduEhn, tolotoloShe dey shack her colos, so, I throway salute
Na me be the real don dadaSkeppy na the real don gorgonWho’s your father?Real don dadaSkeppy na the real don dadaWho’s your father?OdumodublvckI know, ayy, who’s their father?My own na point and kill
My life oh (oh)Adamma Beke, I never see your type oh (type oh)She dey shake, she dey whineOtilo, this your yansh ohMy hand e don dey tremor like Jagaban ohE dey shake, she dey whine
They know it’s a goalEven if I fire from Chicago, Oghene, bikoOtilo, otilo (otilo, otilo)They know it’s a goal (otilo)Even if I fire from Chicago, they know otiloOtilo, otilo (otilo, otilo)(Ucee)
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*