Connect with us

NaijaMusic

Ken Erics – Mama

Mama by Ken Erics Mp3 Download

Queue up this gem from Ken Erics tilted Mama. Ekenedilichukwu Ugochukwu Eric Nwenweh, professionally known as Ken Erics Ugo or simply Ken Erics, is a Nigerian film and television actor, writer, producer and occasional musician. A strong addition to any music lover’s mix.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download Mama by Ken Erics.

Lyrics of Mama by Ken Erics

I been dey think oh,
This your love e get as e be,
I try to do my best,
Just to show say we care o,
I no know before o,
Na this bad you dey,
This world na wa oh,
Ndi mmadu di njo,
Chai!
(Chorus)
Where the lady dey o?
Oya ga bu mama,
Where my mother dey oh?
Oya ga bu mama,
Kpotaram mama mu oh,
Oya ga bu mama,
Wey my mama oh,
Oya ga bu mama oh,

All the things you do,
Still we no see the sign o,
I nyuru anyi anya,
Ihe imetara i jiri isi gi we buru,
Na you start the plan oh,
Na you get the pain oh,
This world na wa oh,
Ndi mmadu di njo eh..
Chai! (Chorus)

Download Mp3 Here

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


Trending Musics