
Amara Ya by Chris ND Mp3 Download
Big energy from Chris ND on this one titled Amara Ya. Chris ND is a musician who possesses a rare talent for fusing traditional Nigerian music with modern Christian music to produce a sound that is both distinctive and recognizable. A perfect track for those who love quality music.
Use the link below to stream and download Amara Ya by Chris ND.
Lyrics of Amara Ya by Chris ND
[Chorus]
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)
Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)
The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever
Amara ya
Bara’uba
Amara Chi
Bara’uba
Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…
[Verse]
If no be by Your grace
Your grace, Your grace
I no for win this race
I no for win this race oooh
No matter wetin dem dey talk oh….
I still dey sing Your Praise oh….
(I still dey see Your face)
Through the flaming blaze
I still dey see Your face
It’s only by Your grace oh…
Amara Chukwu bara’uba n’ebem no….
[Chorus]
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)
Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)
The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever
Amara ya
Bara’uba
Amara Chi
Bara’uba
Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…
[Verse 2]
To succeed in this life
No be by muscle
Despite the troubles…
No be by struggle
Aahaa….
All You need na Him grace
Amara Chukwu, Amaka e mama omaka
Now I dey progress o…
Because my matter, na Him case oh….
No more delay oh…
No more disgrace oh….
Amara Chukwu, Amaka e mama omaka
[Chorus]
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)
Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)
The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever
Amara ya
Bara’uba
Amara Chi
Bara’uba
Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…
(Saxophone Playing)
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)
Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)
The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever
Amara ya
Bara’uba
Amara Chi
Bara’uba
Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…
Leave a Reply