Connect with us

NaijaMusic

Yarden – Time

Time by Yarden Mp3 Download

Big energy from Yarden on this one tilted Time. Okereke Blessed Jordan, known professionally as Yarden is a Nigerian singer and songwriter. He is known for his single Wetin which went viral on TikTok earning For those who live and breathe quality tunes.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download Time by Yarden.

Lyrics of Time by Yarden

Giddem Giddem make dem feel this jamGiddem shey you no Dey feel this jamGiddem Giddem make dem feel this jamGiddem shey you no Dey feel this jamSpiritual
This kind love e Dey make my head dey scatterAnd I no fit wait to knack amI say this kind loveShe tell me say she never ready and my hands are really dettyMake I use hand gloveMake I Kuku enter your life and be your mister rightI no go do you wrongI swear I no go do you wrong
I give you love you no wan take amI give my heart you just wan break amYou see the cash you tell me spray amYou get yansh you no wan shake amI give you love you no wan take amI give my heart you just wan break amYou see the cash you tell me spray amYou get yansh you no wan shake am
Time no DeyTime No DeyAll these game you and I con dey playTime no DeyTime no DeyAll these games you and I con dey
Na you be nurse your dey heal all of my painNa you be chef you dey fry all my plantainTake everything me I no fit you complainNa you Dey control me like I be gameShe tell me take it easy love e no be forceShe con dey tell me make I wait I too dey rushDon’t wanna be your friend oNo call me nnwanem I no be ozedikus
I give you love you no wan take amI give my heart you just wan break amYou see the cash you tell me spray amYou get yansh you no wan shake amI give you love you no wan take amI give my heart you just wan break amYou see the cash you tell me spray amYou get yansh you no wan shake am
Time no DeyTime No DeyAll these game you and I con dey playTime no DeyTime no DeyAll these games you and I con dey
Giddem Giddem make dem feel this jamGiddem shey you no Dey feel this jamGiddem Giddem make dem feel this jamGiddem shey you no Dey feel this jamSpiritual
 

Download Mp3 Here

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


Trending Musics