
Street Affair by Victony Mp3 Download
Make your playlist better with Victony tilted Street Affair. Anthony Ebuka Victor, known professionally as Victony, is a Nigerian singer, songwriter and rapper. He was born in Ojo, Lagos, he hails from the Orsu local government area of Imo State. For those who live and breathe quality tunes.
Use the link below to stream and download Street Affair by Victony.
Lyrics of Street Affair by Victony
It’s a whole ‘nother story, my brother
Gats to dey fire my prayer, ’cause you know these people be doing the most, oh Sanitize, sanitize before you touch me (sanitize, sanitize before you touch) Shey you fit connect to my story without internet? Na lie All the people wey try to cross me, I no tey to tell them bye-bye ‘Cause mama never drop the rosary, trust nobody totally Wetin I dey use find my sanity make e me craze (oh-oh-oh)Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Kò ni bajẹ o My God He go interfere o Na why I dey steady dey pray oh (pray oh) Make e my family meeting (hmm-hmm) No turn to street affair, ohLai-lai, lai-lai, lai-lai
Oh-whoa, kò ni bajẹ o My God He go interfere o (yea-yea) Na why I dey steady dey pray oh Make my family meeting no turn to street affair oh Lai-lai, lai-lai, lai-lai Lai-lai, lai-lai, lai-laiAyy-yai
Shey na you wey dey call me blood I no know say you reason me less If I no say na zobo Ọmọ, I for carry you go DNA test, yeah You dey look me like investmentI carry you for my left chest
You know I no dey do best friend But the place where I carry you keep, e high Oh-oh no, oh no, oh no, oh (oh, no) So, I telephone God o, make He come clean these skeletons off my closet And come balance up my diet, I too chop breakfast (oh-oh, oh)Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Kò ni bàjẹ o (kò ni bàjẹ) My God He go interfere o Na why I dey steady dey pray oh (pray oh) Make my family meeting (mm-mm) no turn to street affair, oLai-lai, lai-lai, lai-lai
Oh-whoa, kò ni bajẹ o My God go He interfere o (‘fere) Na why I dey steady dey pray oh (pray oh) Make my family meeting no turn to street affair, ohThey know we know say, e no dey common
Fuck am now (He must not confess) the story never have kind But often, because normally Saving it is a must, of course, like- Fuck am now normal, he stubborn
Leave a Reply