
Kolo (Kolomental II) by Victony Mp3 Download
Make your playlist better with Victony tilted Kolo (Kolomental II). Anthony Ebuka Victor, known professionally as Victony, is a Nigerian singer, songwriter and rapper. He was born in Ojo, Lagos, he hails from the Orsu local government area of Imo State. For those who live and breathe quality tunes.
Use the link below to stream and download Kolo (Kolomental II) by Victony.
Lyrics of Kolo (Kolomental II) by Victony
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my Kolomental oh Kolo, kolo, kolo Abi you dey on colos? Wey you open my kolo? For where I keep my kolomental ohEh yeah yeah yeah
For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental ehEh yeah yeah eh
For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh“Grin grin”
See wahala dey call like “grin grin” Jobless people dey find Wetin do Ogbeni get the fuck out my LinkedIn Which agbero which conductor? Wey go make me to press my pim pim? Normally me I dey quick vex till you potopoto my business Eh yeah yeah he“Grin grin”
See wahala dey call like grin grin Jobless people dey find Wetin do Ogbeni get the fuck out my LinkedIn Which agbero which conductor? Wey go make me to press my pim pim? Normally me I dey quick vex till you pototpoto my business Eh eh eh eh eh ehKolo, kolo, kolo
Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my Kolomental ohKolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos? Wey you open my kolo? For where I keep my kolomental ohBomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Leave a Reply