
Anita by Victony Mp3 Download
Make your playlist better with Victony tilted Anita. Anthony Ebuka Victor, known professionally as Victony, is a Nigerian singer, songwriter and rapper. He was born in Ojo, Lagos, he hails from the Orsu local government area of Imo State. For those who live and breathe quality tunes.
Use the link below to stream and download Anita by Victony.
Lyrics of Anita by Victony
Ooh-ooh, ah
Oh, yeah, yeah, oh AyyGirl, for your information
I no fit mercy for any person wey go try mess o with my mercy o, yeah-yeah, oh Hey, no be Instagram challenge oh No go double dare my baby No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy Seriously, oh, oh-oh-oh-oh Seriously, oh, oh-oh-oh-oh E dey touch me, oh-oh, oh E dey touch me, oh-oh, oh-oh Hm, ah-ahYea-ayy-yea
Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-ohAyy-ayy
Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-ohHey
Girl, your booty get mind on hin own Bum-bum wey dey eye my pocket Dey do me like Angéli’ ‘Jo Wetin me I dey find na sure bet I go still kọlọbi my own Girl, you know say my money na longestFela Kuti, igbo no long reach, hmm
Excellent baby, oh Fẹ-fẹ-nẹ, baby, oh Fẹ-fẹ-nẹ-mẹ Ihe mna cho Wetin Iheanacho dey find outside your domot? Seriously oh, seriously Oh-oh, oh-oh, yeah, oh-ohAyy-ayy
Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-ohAyy-ayy
Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, ‘Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh
Leave a Reply