
Sweet Us by Timaya Mp3 Download
Make your playlist better with Timaya tilted Sweet Us. Inetimi Alfred Odon, known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer-songwriter. He is from Odi, Bayelsa State, Nigeria.Timaya is known for combining Nigerian pop with elements of dancehall. For those who live and breathe quality tunes.
Use the link below to stream and download Sweet Us by Timaya.
Lyrics of Sweet Us by Timaya
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us Hear me now LeggaAs e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet usEverybody, whine follow me (pan, pan)
Girlie, dem ah whine follow me (pan, pan) Steady on my mind, na money (pan, pan) I no get strength to dey keep enemiesYeah, yeah, yeah
Whine up your body, get down (ayy) No dey test me, get your body, get down E dey sweet me when your body get down (e-yea) Ginger me when your body get down (legga)As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet usEverybody, whine follow me (pan, pan)
Girlie, dem ah whine follow me (pan, pan) Steady on my mind, na money (pan, pan) I no get strength to dey keep enemiesYeah (yeah, yeah, yeah)
Me, I’m a guy from the ghetto (e-yea) I know say my life, na only me I get I go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat o If you try steal my joy, my guy you go collect o Biriwo, shout out, shout out, shout to my Maker, oh-oh-oh Na Him make me I dey here Shout out, shout out to my Creator Ain’t nobody wey go stop this fireAs e dey sweet us, e dey pain dem (legga)
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy, ayy) As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet usI don’t care, no dey stress me with pepper body
No dey stress me, my grace, e plenty I know they hate ’cause my money plenty Say, me sing say I don’t care, no dey stress me with pepper body No dey stress me, my grace, e plenty I know they hate ’cause my money plentyMe, I sing say (stopid)
Everybody, whine follow me (brr-brr) Legga
Leave a Reply