
Find Me by Shallipopi Mp3 Download
Your ears deserve this track by Shallipopi tilted Find Me. Crown Uzama, known professionally as Shallipopi, is a Nigerian singer, rapper, and songwriter. He gained recognition in 2023 with the release of his single, “Elon Musk”. For those who live and breathe quality tunes.
Use the link below to stream and download Find Me by Shallipopi.
Lyrics of Find Me by Shallipopi
Ent
They call me Shallipopi En en Enter Only one Pluto PresidoEveryday when I wake up, money dey find me o
Before money con dey find me, many people dey whyne me o I work but e tire me from seven jobs dem fire me Na cos I dey smoke igbo, fly like flamingo o People never put mouth for my matter I go put them to rest Where I from come nor be clear eye, so if you dey whyne me we many wey go vexThe kind money you go get dem go dey find you
Naim make dem dey find me o Elon dey find me o President dey find me o Governor dey find me All of dem, dem dey find me o Elon dey find me o President dey find me o Governor dey find me All of dem, dem dey find me oFind me, find me, them a find me
Diamonds on my neck and my wrist e be icy I’m in New York city, NYC Curry on the beat, so the beat like it spicy Nor go try me I fit take action Take action with my pump action No need for any interaction Nor dey call my phone if nor be transaction Wait, nor go try me I fit take action Take action with my pump action No need for any interaction Nor dey call my phone if nor be transaction WaitEveryday when I wake up, money dey find me o
Before money con dey find me, many people dey whyne me o I work but e tire me from seven jobs dem fire me Na cos I dey smoke igbo, fly like flamingo o People never put mouth for my matter I go put them to rest Where I from come nor be clear eye, so if you dey whyne me we many wey go vexThe kind money wey you go get dem go dey find you
Naim make dem dey find me o Dey find me Dey find me o
Leave a Reply