Connect with us

NaijaMusic

Ruger Ft Kukbeatz – All Of Us

All Of Us by Ruger Ft Kukbeatz Mp3 Download

Ruger Ft Kukbeatz just dropped your new anthem tilted All Of Us. Michael Adebayo Olayinka, known professionally as Ruger is a Nigerian singer-songwriter and performing artist. That same year, he released his debut extended play, Pandemic. Fans of real music will appreciate this timeless sound.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download All Of Us by Ruger Ft Kukbeatz.

Lyrics of All Of Us by Ruger Ft Kukbeatz

Uh-uh, uh-uh, mm(Kúkúrúkú)(Cook that thing)
Instagram, InstagramPressure getting worser, na we start amRange Rover your babe buy, na we dash amShe dey claim CEO, make we no cast amWho pop am? It’s improperAce wey we never pay for, na who pop am?We don perch for Yhemo Lee, section for clubs snapE be like say na we sort am
See, money pass moneyI get money wey pass Jazzy moneyAnd if you don’t gerrit, ò jáṣí ǹọǹìForget about it, ò jáṣí ǹọǹìSee, I’m not really here to make fun of nobodyBut the funds dey dieWe no get wetin we talk say we getBut to press their neck on IG
This celebrity lifestyle sefAll of us just dey lieAll of us just dey lieAll of us just dey lieThis celebrity lifestyle sefAll of us just dey lieAll of us just dey lieAll of us just dey lie
See a whole big boyA whole baddie, celebrity, butAnytime we wan pose, we go borrow(Anytime we wan pose, we go borrow)See, I hold bitcoinIf I shine teeth oh, na gold you go seeAnytime we wan pose, we go borrow(Anytime we wan pose, we go borrow)
OG before IG don go sign up for IG eventuallyI tell you say your mind no go touch ground if you buy FerrariNo petrol to start engineBut who you dey lie for? Who you dey finger?You dey vex, you dey call boys, you dey gingerWhen me and you know say you no get the liverAbi you think say àyà mí’n jà?
See, money pass moneyI get money wey pass Jazzy moneyAnd if you don’t gerrit, ò jáṣí ǹọǹìForget abourit, ò jáṣí ǹọǹìSee, I’m not really here to make fun of nobodyBut the funds dey dieWe no get wetin we talk say we getBut to press their neck on IG
This celebrity lifestyle sefAll of us just dey lieAll of us just dey lieAll of us just dey lieThis celebrity lifestyle sefAll of us just dey lieAll of us just dey lieAll of us just dey lie
See a whole big boyA whole baddie, celebrity, butAnytime we wan pose, we go borrow(Anytime we wan pose, we go borrow)See, I hold bitcoinIf I shine teeth, na gold you go seeAnytime we wan pose, we go borrow(Anytime we wan pose, we go borrow)
 

Download Mp3 Here

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


Trending Musics