Nasboi – Short Skirt

Short Skirt by Nasboi Mp3 Download

You can’t skip this one from Nasboi tilted Short Skirt. Lawal Michael who is famously known as Nasboi was born and raised in the city of Osun in Nigeria. Nasboi is also known as low budget Obo (Davido) he started his career as a singer and later along the way he switch to been a comedy. Add it to your list if you love real sound.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download Short Skirt by Nasboi.

Lyrics of Short Skirt by Nasboi

Nasboi lon sere lo’wo’Sit back and relaxYeba yeba yee
Me I like fine girls, the one wey dey wear short skirtMe I like fine girls o, fine girls like Ayra Starr o!Fine girl your melanin po po poFine girl like Tiwa Savage o!Fine girl your melanin po po poFine girl like Omotola o!
Baby gimme gimme, ogini gini, you know it’s been a minuteNo go dey do like Dj chicken (Dj chicken)No go dey do likeUndress yourself na my polo wey you wearAnywhere you go I go follow you go thereThem go dey denge denge dem go poseDem go dey waka kureke dem go dey poseComment tu t’appelles? Je m’appelle Nasiru
Friday italawa, fine girls like ShalewaSaturday italawa, me I don reach bus stop owa
Fine girls, the ones wey dey wear short skirtMe I like fine girls o! Fine girls like Ayra Starr o!Fine girl your melanin po po poFine girl like Tiwa Savage o!Fine girl your melanin po po poFine girl like Omotola o!
Baby what’s your terms?Tell me your condition baby I dey feel youSee me today no go see me tomorrowAdekunle Gold pepper you like rodoThem go dey denge denge dem go dey poseDem go dey waka kureke dem go dey poseIf na you be keeper I go shoot you for the postGive me your address give me your post code
Friday italawa, fine girls like ShalewaSaturday italawa, me I don reach bus stop owa
Fine girls, the ones wey dey wear short skirtMe I like fine girl o, fine girls like Ayra starr oFine girl your melanin po po poFine girl like Tiwa Savage o!Fine girl your melanin po po poFine girl like Omotola o!
The ones wey dey wear short skirtThe ones wey dey fine well wellThe ones wey dey do very wellNasboi, DeeYasso lo shey beat
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*