
Run Away (Omalicha) by Khaid Ft Gyakie Mp3 Download
Hear the latest fire from Khaid Ft Gyakie tilted Run Away (Omalicha). Sulaimon Shekoni Solomon, known professionally as Khaid, is a Nigerian singer, songwriter and rapper currently signed to Neville Records. A strong addition to any music lover’s mix.
Use the link below to stream and download Run Away (Omalicha) by Khaid Ft Gyakie.
Lyrics of Run Away (Omalicha) by Khaid Ft Gyakie
Because you know say na you dey for my conscience
Na the reason why you dey gara (Hmm, you dey gara gara gara gara) And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara (Hmm, you no dey add jara jara jara jara)Omalicha
Omalicha nwa Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa See oh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internalOh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run awayLook in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run awayBaby, I miss you, baby
But out I’m here here thinking If you really love meChoose between me and the shorties that you’re hiding
Do you really think that I’m blind Omo no dey do me 419 As you dey see me, I’m fragileIf you dey for me
Gimme your loving For your sake honey I go disappear honey All up in my face she go kill person Come make I jam machineryIf you dey for me
Gimme your loving For your sake honey I go disappear honey Come make I solve your mathematics Make you con solve my jagbajantisOmalicha
Omalicha nwa Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa See oh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internalOh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run awayLook in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run away
Leave a Reply