
Gbadun by 1da Banton Mp3 Download
Vibe to this track from 1da Banton tilted Gbadun. Godson Ominibie Epelle, professionally known as 1da Banton, is a Nigerian singer, songwriter and record producer It’s a track that speaks to the heart.
Use the link below to stream and download Gbadun by 1da Banton.
Lyrics of Gbadun by 1da Banton
Well, they should know we are the Sound Killa
(Bzzy) (Sammy, yea-yea o) (Melody o) Don’t let nobody, nobody close to my joy I just wan dey happy (oh no) Don’t let nobody, nobody close to my joyI say, “Nothing concerning me, ” o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) (Sammy, yea-yea)I say, “Nothing concerning me, ” o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) I say no come dey tell me nonsense, oh No come dey yarn me nonsense, oh No come dey mess with my silence, oh Because I dey show gentilityOriginally, you wonder
I dey feel like Michel Jordan You no fit see me under Wem-pele (original na baba)Originally, oh-oh
We dey give dem vibe, oh-oh She dey tell me, o ti tò wọn She dey tell me, o ti tò wọn (Give me melody) Don’t let nobody, nobody close to my joy I just wan dey happy, oh no Don’t let nobody, nobody close to my joyI say, “Nothing concerning me, ” o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (Sammy, yea-yea) (ahn-ahn)I say, “Nothing concerning me, ” o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Leave a Reply