
I.L.U (I Love You) by Ric Hassani Mp3 Download
Your ears deserve this track by Ric Hassani tilted I.L.U (I Love You). Ikechukwu Eric Ahiauzu better known as Ric Hassani, is a Nigerian singer, songwriter and musician born in Port Harcourt. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download I.L.U (I Love You) by Ric Hassani.
Lyrics of I.L.U (I Love You) by Ric Hassani
Good morning, Olomi
Na you dey give all the kind love Wey I need for my body Na make me carry you go inside church Baby, take all my money Na you I dey hustle the hustle for (oh) Your love na aim dey carry me go up My lover, my sister, my mother Importer, exporter See as you gather nobody badder You can never climb okada You no go suffer Baby, I’m down whenever gan I carry you for head Anywhere you go I dey there I go dey there for you I go dey there for you You are the queen of my life My number one of all time Dey there for you I go dey there for you You are the treasure I find My baby, I don’t mind I go dey there Give me your love, your word is whole Make I put am for my head I go put am for head I no fit to complain Tell me who dey stress you When I come through dem go gentle I go show them the way Tell Chioma O, ah (ah) She don’t need to cry (ah) ‘Cause even if it’s raining I go make you smile Be barging not too hard I go give you energy, baby ‘Cause you’re one of a kind My lover, supporter, no other arewa No one above her, see as you gather You too much o, you too much o, no be lie Also, I’m clear It’s you that I need, oh yeah See me I carry you for head o I go dey there for you I go dey there for you You are the queen of my life My number one of all-time Dey there for you I go dey there for you You are the treasure I find My baby, I don’t mind I go dey there Afro Love is basically love stories from an African man Most times, we aren’t taught to be vulnerable Men in general aren’t taught to be vulnerable But moreso African men because we, we are natural-born warriors But do we feel? Do we love? Very deeply These songs are stories, love stories that we keep inside Afro Love
Leave a Reply