
Confidence by Ric Hassani Mp3 Download
Listen to this banger by Ric Hassani tilted Confidence. Ikechukwu Eric Ahiauzu better known as Ric Hassani, is a Nigerian singer, songwriter and musician born in Port Harcourt. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Confidence by Ric Hassani.
Lyrics of Confidence by Ric Hassani
Uh huh yeh yeh yeh
Sunshine in my log o
Shawty no dey give me problem Anytime wey I see am Nobody fit tell me nonsense She give me the confidence o Make me wanna be myself Make me wanna feel like I can rule the world o I don’t need nobody else Anytime I see am I dey mad o Omo I dey mad I dey loose my thinking Baby girl na you get my heart o You carry my heart gokoloko Saraphina get wetin I like o Na she go be my wife o Soco Na she wey dey burn my heart When I see am I dey chocho Cant lock up ohh ohConfidence confidence confidence
Baby you dey give me confidence uh huh You dey give me confidence uh huh Make me feel like I’m the president Confidence confidence confidence Baby you dey give me confidence uh huh You dey give me confidence uh huh Confidence confidence uh huhNa you wey dey burst my thinking
Na you dey dey carry me go Na you wey dey carry me go far (go far) Carry me go where I no know Anytime you call on me I go Show mologo show mologo You bring out the best in me Mama sha elowo sha elowoBring out the bad guy
Bring out the saint Bring out the girl Bring out the waist Who gat the master Who gat the face Who gat the waistAnytime I see am I dey mad o
Omo I dey mad I dey loose my thinking Baby girl na you get my heart o You carry my heart gokoloko Saraphina get wetin I like o Na she go be my wife o Soco Na she wey dey burn my heart When I see am I dey chocho I can’t lock up oh ohConfidence confidence confidence
Baby you dey give me confidence uh huh You dey give me confidence uh huh Make me feel like I’m the president Confidence confidence confidence Baby you dey give me confidence uh huh You dey give me confidence Confidence confidence uh huh
Leave a Reply