
Amina by Ric Hassani Mp3 Download
Listen to this banger by Ric Hassani tilted Amina. Ikechukwu Eric Ahiauzu better known as Ric Hassani, is a Nigerian singer, songwriter and musician born in Port Harcourt. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Amina by Ric Hassani.
Lyrics of Amina by Ric Hassani
Tell me now Amina Amina
Amina Amina I wan just know your mind mindNo dey lie for me omaima
You dey trigger me Everyday you get company omaima You know I no be small pikin Dem no born me yesterdayYou no dey love for free I know you know
So wetin come carry you come near my zone All the I love you I know say na scope Na money be the koko soTell me now Amina Amina
Amina Amina I wan just know your mind mind so Tell me now Amina Amina Amina Amina Na money dey your mind mind mindYou no dey love for free I know you know
So wetin come carry you come near my zone All the I love you I know say na scope Na money be the koko soHow many lamba you wan give
How many lies you wan lie How many people you wan deceive Omoema kilodeShey na because say you too fine
And say you sabi whyne This your blue eyes Omo you don carry me go away uuuhYou no dey love for free I know you know
So wetin come carry you come near my zone All the I love you I know say na choke Na money be the koko soTell me now Amina Amina
Amina Amina I wan just know your mind mind so Tell me now Amina Amina Amina Amina Na money dey your mind mindTell me now Amina Amina
Amina Amina I wan just know your mind mind girl Tell me now Amina Amina Amina Amina Na money dey your mind mind
Leave a Reply