NaijaMusic
Dandizzy – Kalakuta
Kalakuta by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted Kalakuta. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Kalakuta by Dandizzy.
Lyrics of Kalakuta by Dandizzy
Wave Zaddy ayaayaaa
Ope oh! KarashikaWaka waka from KalakutaOpe oh! KarashikaShe dey waka wakaWith her baka na bazooka
I no dey talk wetin pass meI no go let another pass me byE get the things wey she Dey do me (yeah yeah)Wetin you give me, me I can’t denyI don dey sight am from a long distanceI don dey beg am make she give me chance (ahnn ahnn)Omo her bobby don dey make me glanceYou know say love I get no fit slack
Ope oh! KarashikaWaka waka from KalakutaOpe oh! KarashikaShe dey waka wakaWith her baka na bazooka
Overseas from coast to coastMe I dey chase the keleBut she like to post meWey be say I suppose don close the caseBut if I lose the kele e go be like JonzingI know say she go come back ohCos her matter must come backAnd the girl give me somethingI go set the compass ooShe go sign up like a contractCos I know say she whine meMe I no Dey hear word ooAnd the kele no Dey fear GodMe I don konjiMe I don konjiMe I don counterMe I don mountMe I don setMe I don set amMe I don set compass
I no dey talk wetin pass meI no go let another pass me byE get the things wey she Dey do me (yeah yeah)Wetin you give me, me I can’t denyI don dey sight am from a long distanceI don dey beg am make she give me chance (ahnn ahnn)Omo her bobby don dey make me glanceYou know say love I get no fit slack
Ope oh! KarashikaWaka waka from KalakutaOpe oh! KarashikaShe dey waka wakaWith her baka na bazooka
-
NaijaMusic2 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic3 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic2 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic3 weeks agoMinister OJ – Obi Nya Waye
-
NaijaMusic3 weeks ago
KPL – Real life hurts
-
NaijaMusic1 month agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me