NaijaMusic
Dandizzy – Hold God
Hold God by Dandizzy Mp3 Download
Dandizzy’s track is a whole mood tilted Hold God. Daniel Tuotamuno Darius, popularly known as Dandizzy, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Hold God by Dandizzy.
Lyrics of Hold God by Dandizzy
Hold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohHold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohOmo things done sup ohThey say dizzy done dey pumpous ohBut I can’t stop ohWetin really cause trouble na becauseI done dey soft up oh, omo whats up ohMe wey just dey find my peaceMe wey done dey stand at easeI dey grind for cheeseSportybet dey cut my slipBut I still dey work like thisBecause I must succeedOnly me know wetin I done seeI been ask for help but them jonce meIf I no get money men na joncingBut if I done get the money men na joncingThank God say God no be man ohEnemies for done use person shine ohI dey thank God for my life ohEnemies for done kill person die goHold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohHold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohReconfigure my settings as I’m counting my blessingsWhile I’m watching the persons around me, for settingsBecause offerings are lessons, as the pressure dey worse some people are offing their manchifor offering just to get on the ballingThe doings is foreign but you don’t know the journey but you don’t know the journeyBut I dey on my widas shaI no be chaise manI get liver shaI get God manPlus ChinazaAnd I hold am stand, no go think am shaWaveThank God say God no be man ohEnemies for done use person shine ohI dey thank God for my life ohEnemies for done kill person die go oohHold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohHold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohHold God oh x2Streets rough ohMe sef I hold God ohHold God oh
-
NaijaMusic2 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic3 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic2 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME
-
NaijaMusic3 weeks agoMinister OJ – Obi Nya Waye
-
NaijaMusic3 weeks ago
KPL – Real life hurts
-
NaijaMusic1 month agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me