Chike Ft Ladipoe – Unto You

Unto You by Chike Ft Ladipoe Mp3 Download

Chike’s Ft Ladipoe track is a whole mood tilted Unto You. Chike Ezekpeazu Osebuka, better known as Chike, is a Nigerian singer, songwriter and actor. He gained prominence as a contestant on Project Fame West Africa. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download Unto You by Chike Ft Ladipoe.

Lyrics of Unto You by Chike Ft Ladipoe

Me, I rather getSo, me, I rather getMe, I rather getMe, I rather get
Wetin you want? Tell me what you wantI know that you really wanna see me go madBut the only thing you go get na silence (shhh, hmm-hmm)Me, I rather get eye, say what you wantYou want me to make a decision in a rushWhen you give me hate, I go dey show you loveMe, I no fit try to defeat my conscience
Me, I rather get eye wey no fit seeMe, I rather get ear wey no fit hearMe, I rather get tongue wey no fit taste (me, I rather get)Than to get heart wey no fit loveMe, I rather get eye wey no fit seeMe, I rather get ear wey no fit hearMe, I rather get tongue wey no fit taste (me, I rather get)Than to get heart wey no fit love
Unto you, yeah, unto you (to show me love)Unto you, yeah, unto you (to show me love)Unto you, yeah, unto you (to show me love)Yeah (to show me love)
I see the signs, industry forced me to read between the linesSecond guess attentions, you know the nature of human kind‘Cause even admiration can easily turn to evil eyeEven now I’m guilty in recent timesTill I began to wrap aroundThe idea of stepping from energy that is gathered ’roundPeople dey your story no mean say them dey your chapter now (chapter now)My reality is living proof that passion countsTurn another cheek, you know the music is slapping nowOh, they try to catch meThey wonder how I’m keeping my heart, I’m thinking familyI should tell them what I’m up to now before they ask meI been cooking for the record, I’m feeling like hilda baci (ooh-ooh, yeah-yeah)
Me, I rather get eye wey no fit seeMe, I rather get ear wey no fit hearMe, I rather get tongue wey no fit taste (me, I rather get)Than to get heart wey no fit loveMe, I rather get eye wey no fit seeMe, I rather get ear wey no fit hearMe, I rather get tongue wey no fit taste (me, I rather get)Than to get heart wey no fit love, oh
Unto you, yeah, unto you (to show me love, to show me love)Unto you, yeah, unto you (to show me love, to show me love)Unto you, yeah, unto you (to show me love)Unto you, yeah, unto you (yasso)
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*