
Nwa Aba by Ruffcoin Mp3 Download
The perfect soundtrack from Ruffcoin’s music titled Nwa Aba. Ruff Coin (Nwa ba), born Emelogu Muruako Fortune is a Rising Nigerian artiste born to Late Mr Akwarandu Emelogu and Ugoeze Rebecca Nne Emelogu. He is the last of 8 children, and hails from Abia state. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Nwa Aba by Ruffcoin.
Lyrics of Nwa Aba by Ruffcoin
One day me I enter lag make I find marketer whey go feel my track
I got so disappointed for Alaba so I vex discharge find my way to iyaba Wetin remain with me nah thirty box So I say make I treck small then enter busEnough hunger hold me that day so I they
Wait make I reach my sister house near ogbalede As I dey wakadey go some boys block me Before OK know what’s up them Don corner me Ahhhh Wetin I do why Unah corner Nwa aba Them say guy cool down why you dey harsh we Get bus in business deal whey go give you cash Dem carry me enter one place nnnwane I see phone so tee I crazy Demsay if I bring 200 turn dey go give me the phone worth 1milion Before I go know I go get ten million Abi you no go like to count for million I shout walayi my guy I dey interested No dought this must be a very nice investBut I no get money but my sister get
As you see me so I be my sister pet But yesterday that my sister travel abroad So she give me 3 hundred K for the landlord I wanna go bring the money but I no wanna enter Bus so of Unah fit give me 1K make I enter dropDem give me 1K ehhhh m Yb a agaria
Make dem dey there wait ka Mua Laria I Waka enter one booth lekwa Nwa Aba lega food Tia rice imma tia beans imma tia Kanda tia ofu anu E nwere spaghetti Yanah plaintain Mah lotah nii ga efe y’all ofeence ake
Leave a Reply