Odumodublvck – Shoot And Go Home

Shoot And Go Home by Odumodublvck Mp3 Download

Fuel your day with Odumodublvck’s music titled Shoot And Go Home. Tochukwu Gbubemi Ojogwu, known professionally as Odumodublvck, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He is known for his stage performances, genre-blend and often wearing the Okpu Agu hat. It’s a track that speaks to the heart.

Use the link below to stream and download Shoot And Go Home by Odumodublvck.

Lyrics of Shoot And Go Home by Odumodublvck

EhMen dem dey here(Prra)Blvcksheep for life, Blvcksheep foreverAntiworld gangsters, GE RecordsOdumodublvck, you get me?Bigfoot, you get me?Ayy, (carry your own come)
Carry your own come, LotannaI get am for ChideraShe came to you in Bottega (Bottega)The pressure na palava (palava)I carry my bandanaBig man, who goes?The M-O na kalubaBig kala, komkpiI no dey hear your lambaObrigado, na I don blowThanks, I want to shoot and go home
Bigfoot, who goes?I want to shoot and go homeBigfoot who-?I want to shoot and go home
Back with the guys wey go brew your crew (yes)Na we be the ones wey dey boost your boo (eh)Give her money, spend on herFlex and jolly oh, taste her hmm (Lord)Who and who? (Who)I dey knack their babe, but, they think I’m cool, ehPuss In Boots (Puss In Boots)Anything I do, they go like go run am too (run am too)
Two by twoCome with pankere, flog these fools (flog these fools)Odumodublvck, I go pluck bamboo (pluck bamboo, ayy)Chop banku, kiss and tellI no dey for cock and bull (cock and bull)Babes wey dey find me plentyI no dey for kpekelemesi, test me, MessiI go dribble the bunda (eh), this one no tiki taka
Carry your own come, LotannaI get am for ChideraShe came to you in Bottega (Bottega)The pressure na palava (palava), ehI carry my bandanaBig man, who goes?The M-O na kalubaBig kala, komkpiI no dey hear your lamba (kpo-kpo, kpo-kpo)Obrigado, na I don blowThanks, I want to shoot and go home
Bigfoot, who dares? (Yes)I want to shoot and go homeBigfoot who-? (Okay)I want to shoot and go home
Ojemba, show me workingsUchenna, tender billings (tender billings)Ogboglogbo, my mantle (my mantle)Desecrate every templePut in your way, the felony is so simple (the felony is so simple)(Yah, who bless), put it on Yahweh, who dey test my God?
One-two-three, I go cock my gunClean my swordDawn to dawn, for my flesh and bloodOkilika akube (eh)E dey body oh, sotey (ghen, ghen)My mummy said “I’m a big boy”Chikala dey my loca’My chikala dey on cocaineYour own, she dey on Capri SunSmall small boys, make we leave talkIf you carry one gun, I go carry pass your own
Carry your own come, Lotanna (Lotanna)I get am for ChideraShe came to you in Bottega (Bottega)The pressure na palava (palava)I carry my bandana (bandana-ah)Big man, who goes?The M-O na kaluba (big boy)Big kala, komkpiI no dey hear your lamba (your lamba)Obrigado, na I don blowThanks, I want to shoot and go home
Bigfoot, who goes?I want to shoot and go homeBigfoot who-?I want to shoot and go home(Go home)
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*