Odumodublvck Ft Zlatan and Ecko Miles – Picanto

Picanto by Odumodublvck Ft Zlatan and Ecko Miles Mp3 Download

Fuel your day with Odumodublvck’s Ft Zlatan and Ecko Miles music titled Picanto. Tochukwu Gbubemi Ojogwu, known professionally as Odumodublvck, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He is known for his stage performances, genre-blend and often wearing the Okpu Agu hat. It’s a track that speaks to the heart.

Use the link below to stream and download Picanto by Odumodublvck Ft Zlatan and Ecko Miles.

Lyrics of Picanto by Odumodublvck Ft Zlatan and Ecko Miles

Blvackaheep for life, BIvcksheep forever, izgaaju till we klemeAntiworld gangsters, GE recordsOdumodublvck, you get meFizo in the buildingPraaaBilee
They know I came in a PicantoDey my dommotKosi gatemanYou go contact ohThey know I came in a PicantoHundred men dey your dommotKosi gatemanYou go contact oh
Wey weyWey dem (fall out)Who goes (check out)Nack am (dull am)Jam am (march am)Wey dem (fall out)Who goes (check out)Nack am (dull am)Jam am (march am)We squeeze (we March)
They tench oWe dey observeDey go dischargeWe dey cantab
Wetin I go do for you?Ayo!Tesh Gimme cloth make I denge poseBefore we go march’ I go sip agboFizo dey my back, e dey mole igboShayo dey the room, Desperado na why we mezebuThe bargar wey been scatter settings for my cityCoti been dey find am all alongToday we go pump amLoad demShank amE no go fit to breathThe bargar wey been scatter settings for my cityCoti been dey find am all alongHow many how many?Today we go pump amShank am
They know I came in a PicantoDey my dommotKosi gatemanYou go contact ohThey know I came in a PicantoHundred men dey your dommotKosi gateman (bile!)You go contact o (ayee!)
I sayBottega wey dey my face no dey see enemiesThat plenty money must be made by any meansAbi your papa no go like denge pose?Inside Rolls Royce with two bad bitches from MiamiEbelebe na who come correct dey get padiNumber wey your sister dey call Sugar daddyOdumodu na who we see korokoro when we dey soak garriSuch a guy we must gather garriYou go fearWhen you see cartelWhen we started
Dem look us lessChild of the manNow everything blessNow popo stop meSay e sabi personMoney and fame don dey my eyeSince like thirteenBooyaka booyakaWhen we enterWhen we scatterStab anybody withMy cloak and daggerTa gba gbori woleOmo aseOma japaMake nothing join meJoin me with sakpa
They know I cameIn a picantoHundred men dey my dommotKosi gatemanYou go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprassI no get time to partakeNa him make I askNa the rabba dey my mindI no need to castI don grindI don findI no to dey cap
E be like say, the thing don castE be like say your kele don kprassShe go jogodoDrop better high she go follow go
Secure the bag and gbese heyThroway for nyash and face, bulletToday na crate by crateWe go soft andKele dey crash my placeI go fuck nowI go pluck down
Ego, necessaryOwo, necessary
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*