
Abuja People by Odumodublvck Ft Decosuave Mp3 Download
Fuel your day with Odumodublvck’s Ft Decosuave music titled Abuja People. Tochukwu Gbubemi Ojogwu, known professionally as Odumodublvck, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He is known for his stage performances, genre-blend and often wearing the Okpu Agu hat. It’s a track that speaks to the heart.
Use the link below to stream and download Abuja People by Odumodublvck Ft Decosuave.
Lyrics of Abuja People by Odumodublvck Ft Decosuave
Abuja people dey my convoy
Wike and coBlvcksheep forever Blvcksheep for life, IZGAAJU till we KPEME
Antiworldgangstars, Ge records You get me, ODUMODUBLVCK Decks NativeAbuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso For Port Harcourt na me dem dey jump on I’m on vacay I dey for LondonAbuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe) For Port Harcourt (Oganigwe) Na me dem dey jump on I’m on vacay I dey for LondonConversation conversation
Me I no dey follow this your conversation Abi na observation Observation Me I too dey obs Na observation Wetin commot for my mouth Na my incantation Wetin make their leg dey shake Na my own vibration Motivation Elevation Make I put am for their body Deco why you don startHammer boys (boys)
Na we dem dey call (yes) Obi cubana Say na MODU be my choice (bless) Deco (ehn) I say you don blow (def) When I enter eko Many keles dey on code So many Chiomas on my phone Larry Gaga where you go (where) Jowi zaza follow for the people Wey dey my phone (don) Elumelu Omo Na you I go buzz (call) When e don burst The bank na where I put my trust Abobi put am on my God Omo I fall out ‘Cause e sure (megawatts)Tender rabbas
Pamper Encounter badman She offer bunda Softly The pum pum bender (bender)I dey with the gang (sharp)
Odumodu you badAbuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso For Port Harcourt na me dem dey jump on I’m on vacay I dey for LondonAbuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe) For Port Harcourt (Oganigwe) Na me dem dey jump on I’m on vacay I dey for LondonConversation conversation
Me I no dey follow this your conversation Abi na Observation Observation Me I too dey obs Na observation Wetin commot for my mouth Na my incantation Wetin make their leg dey shake Na my own vibration Motivation Elevation Make I put am for their body Deco why you don startWork hard and play hard
Na HIN be my mantra (praaa) Seyi Tinubu style I work hard then I banter (yes)Lux v
Na Egbon wey dey tender Heavy load See ikebe Modu go stand out Modu go sign out (graduation gown o)Big big boys when I hang out (wike and co)
My Kele no need hand out See pressure Old soldier I no go tensionCarry am go zone 4
Carry am Everything Coda dollars Everything Carry am enter Gwarimpa Carry am go zone 1 Carry am go Garki Anywhere E no get where e touch You gift even branch h medix H medix You go even go Yahuza Millennium park Based on small small pikin cruise Asokoro maitama Zainab Everybody Malo
Leave a Reply