
Tesla Boy by Odumodublvck Ft Blaqbonez Mp3 Download
Fuel your day with Odumodublvck’s Ft Blaqbonez music titled Tesla Boy. Tochukwu Gbubemi Ojogwu, known professionally as Odumodublvck, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He is known for his stage performances, genre-blend and often wearing the Okpu Agu hat. It’s a track that speaks to the heart.
Use the link below to stream and download Tesla Boy by Odumodublvck Ft Blaqbonez.
Lyrics of Tesla Boy by Odumodublvck Ft Blaqbonez
Spy
Odumodublvck Native Big big boys Pretty girlsTesla boy
Eh I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don Update My tuke-tuke park for my yard Gura-gura not again oh Odumodu, Tesla boy Tesla boy I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don My tuke-tuke park for my yard Gura-gura not again oh, Odumodublvck Odumodu, Tesla boyWho dem be? Where dem dey?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play Wey my key? Wey my babe? She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga Swallow with starch ‘Nother banga Remy boy, follow up, wey my kanda? New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi? We go fall out with racks AbegI dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Update My tuke-tuke park for my yard Gura gura not again oh Odumodu, Tesla boy Tesla boy oh I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don My tuke-tuke park for my yard Gura-gura not again oh Odumodu, Tesla boyUh
Got three cars parked in the yard I no dey hide my face when I ride Stallion plates, so they know when I pass Ahh ahh Saw my dad for the first time in five years Man didn’t know I’m a star, yeah Got the old man looking like ah Ahh (we out here in these streets boy) My apology, me I’m not humble So many man dem dey pray make I tumble Learnt from Abaga, so I cannot fumble You no fit get if you not from the jungle Ahh ahh If you not from the jungle You no go get how many times wey we stumble Pushing these whips and no be accidental But you dey hate on a boy getting bundles, fuck youTesla boy
I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Update My tuke-tuke park for my yard Gura gura not again oh Odumodu, Tesla boy
Leave a Reply