DanDizzy and Odumodublvck Ft JeriQ and DTG – Opress

Opress by DanDizzy and Odumodublvck Ft JeriQ and DTG Mp3 Download

Fuel your day with DanDizzy and Odumodublvck Ft JeriQ and DTG music titled Opress. Tochukwu Gbubemi Ojogwu, known professionally as Odumodublvck, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He is known for his stage performances, genre-blend and often wearing the Okpu Agu hat. It’s a track that speaks to the heart.

Use the link below to stream and download Opress by DanDizzy and Odumodublvck Ft JeriQ and DTG.

Lyrics of Opress by DanDizzy and Odumodublvck Ft JeriQ and DTG

IntroWe no go shakeWe no go fallWe go dey moveWe go dey ShayoWith our banniesWe go dey groveWith all my niggaAnd dem keleWe do dey moves
Wave daddy, Dan DizzyVerse 1People wey no get shigbain na dem dey loud as fuckMany men wey dey chase this paperBut wetin I dey find na blockIf the kele dey unemployed then me I no go eat her workMe I don too grind if no be my timeI swear, I go thief their clockI go jump the queue I go dey for frontI go give them warCall police for mePolice dey play who goes there for meCome dey tell me say make I pass my blunt ‘The matter Na less ‘Connection I getOmo wirelessI go still dey go even when tire less
Cause I tirelessThe matter na less
Wetin I need the cash the girlsWetin I love the sex the flex ‘Wetin I hate my ex my exDey ball dey ballOppress OppressX2
Interlude(this nigga is fucking dangerous my niggastop playing stop playingHe’s dangerousHe’s out to retrieveHe got lyricsHe got barsHe got linesHe got bitchesand he got facts)
OdumodublvckEhhhSkeppy dey tana tana my kapasOdumodu are you safeDan dizzy rotate her bum bumO gini Ka can you play?Haba!!
Odumodu can they go? Never!!They don buy me seafood??Told all my niggas we are going to warSecurity man go feel am for gateScratch all there yansh and there faceEverywhere marama,My guys a alamaMe and chidinma ‘Cock my kala when I dey with the boysAll your men go tuwamaFold igbo for my mouth as I knack her backYour kele go dey lick my ballsMany men don deny my capacityNow them know the boss
Wetin I need the cash the girlsWetin I love the sex the flex ‘Wetin I hate my ex my exDey ball dey ballOppress OppressX2
InterludeYou think its a game huh x2This is real lifeThis is bloodThis is sweatThis is hustle
This real ni66aThis is AbjThis is SouthsideThis is PHThis is 042This is real life stop playing.
JeriqOgbe!!On your marks set ready get this moneyI’m in a burial ceremony and poverty is what I’m buryingNo days of my light is on, shining, trapping night till morningAmadioha don’t play with my percentage this is the final warningMe I nor dey for gidi gbam gidi gbamMy blessings agidi gbam gidi gbamOluwa biko forgive a sinner man, millionaire wants to become a billionaireRabbas tight, selina tight, nwanne( Speaks igbo)No distraction I’m only in for action, no subtraction in my transactionChineke thank you dont mention, I am not Dan but I’m feeling dizzyI want to be a Don like Jazzy(Speaks Igbo)
DTGLet me tell you 3 things that I don’t likedon’t like guys wey dey move like its on sightdont like girls moving like they so nicehand on my heartbaby girl mans is not that
and I don’t like niggas that think theyknow my story or you see me onlineF*ck thatCan you fit in my shoes, you are the wrong sizeAnd I wouldn’t wear yours cause it’s all tightBut I love when they talk my nameCause the feeling, approvement and love feels so niceI’ll forever give keep thanks to the most highCause he kept me warm through this cold nightsBeen through the most you can see it in my sore eyes…………………………………………….I can never go switch up on my guysThats GT16, thats blood tiesJust tryna make it out the mudBuy a couple yardsGet my diamonds, floodMan still smoking scottIf you think my guys don’t grind to the top1 more thing I forgotI dont like guys that pretend to be usNo way! You can never be usNahWe are 1 of a kind that’s word from usShut up !!!
Wetin I need the cash the girlsWetin I love the sex the flex ‘Wetin I hate my ex my ex
Dey ball dey ballOppress Oppress
1 more thing I forgot is I dont like guys that pretend to be us
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*