
Egopiano by Berri Tiga Ft Tecno Mp3 Download
Catch the rhythm with Berri Tiga Ft Tecno titled Egopiano. Berri Tiga, (real name: Agada Obotu), is a Nigerian singer-songwriter known for his hit song “Machala” with Efe Carter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Egopiano by Berri Tiga Ft Tecno.
Lyrics of Egopiano by Berri Tiga Ft Tecno
If ego no dey wetin I gain
Na why I dey hustle make my hustle pay (my hustle pay now) Normally I no wan shalaye Say na ego I dey find Bad energy go awayAh, ’cause I wan chop life, me, I wan ball (ehn)
Make the ego plenty surplus (say, what?) I wan chop life, me, I wan ball I wan ball o I wan ballMe, I wan chop life, me, I wan ball
Make the ego plenty surplus I wan chop life, me, I wan ball I wan ball oEhn
I wan ball o (You wan ball, ehn) I wan ball (You wan ball, you wan ball, ehn) I wan ball o (You wan ball? Ehn) I wan ball (gi’ dem)I wan money, wan money
(More, more money) Na less ego dey bring see finish Obi Cubana sef dey find money Ned okonkwo dey find money You no go like wear high fashion (maka why) You no like to buy mansion, uh (maka why) Nwanne don’t mention Ifeanyi Odii surplus Anyi Chuks OnyeomaAh, ’cause I wan chop life, me, I wan ball (ehn)
Make the ego plenty surplus (say, what?) I wan chop life, me, I wan ball I wan ball o I wan ballMe, I wan chop life, me, I wan ball
Make the ego plenty surplus I wan chop life, me, I wan ball I wan ball oEhn
I wan ball o (You wan ball, ehn) I wan ball (You wan ball, you wan ball, ehn) I wan ball o (You wan ball? Ehn) I wan ball
Leave a Reply