
Bamiloke by Berri Tiga Mp3 Download
Catch the rhythm with Berri Tiga titled Bamiloke. Berri Tiga, (real name: Agada Obotu), is a Nigerian singer-songwriter known for his hit song “Machala” with Efe Carter. Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.
Use the link below to stream and download Bamiloke by Berri Tiga.
Lyrics of Bamiloke by Berri Tiga
I don come with another one
(Gi’)My brother, man no be God if you check from the blessings wey I dey receive (I dey receive)
Now, I no look their side ’cause I know say normally, dem dey deceive (dem dey deceive) Me, I don pay my dues, I no dey worry ’cause I get receipt (’cause I get receipt) So, tell anybody wey dey find me, make dem meet me at the top (so, tell anybody wey dey find me, make dem meet me at the top)Bamiloke, I dey on top
I no fit fall, I dey okay Bamiloke, I dey on top I no fit fall, I dey okay L’oke l’oke, yeah, bamiloke L’oke l’oke, yeah, bamiloke L’oke l’oke, yeah, bamiloke L’oke l’oke, yeah, bamilokeLonely at the top
I foh don fall if no be God (if no be God) Me, I go leave dem, make dem talk ‘Cause all their plans, e no fit work, uh-uh-uhn (‘Cause all their, e no fit work) So many do me bad, but now, dem call me back but I no ‘gree (I no ‘gree) Opelope say I vigilant, enemies foh use me laugh, but I no ‘gree (but, I no ‘gree)Bamiloke, I dey on top
I no fit fall, I dey okay Bamiloke, I dey on top I no fit fall, I dey okay L’oke l’oke, yeah, bamiloke L’oke l’oke, yeah, bamiloke L’oke l’oke, yeah, bamiloke L’oke l’oke, yeah, bamiloke
Leave a Reply